Skip to main content

LYRICS: Timaya – Kekwanu Ft Davido

[Intro]
Oo oh let go
Shizi
Eh bababa

[Chorus – Davido]
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu leh go
Kekwanu

[Verse 1 – Timaya]
Let go
Shalla to my guys And shalla to niggas
All the people, The people wey believe us
Shalla to my friends and my people all mi fellas
Anytime i come see the boys dema jealous
Sometime i ago go (go-go) Dem bi say mi ama koko (ko-ko)
I dey make them dey kolo (kolo) So the people snap photo
Long time ago go
Dem say me i dey kolo
Now i dey made them snap photo
The people dem believe mee ooh
Anytime i come say the people happy
I dey make everybody jolli
See all my lady they whine paapy
See de girls dem want to ***
Let go
Right now Bend down
Sexy body come bend down
All my Djs bombam
All my fellas oya bend down

[Chorus – Davido]
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu leh go
Kekwanu

[Verse 2 – Davido]
Baby girl make you shake down
Please don’t break am
Shizi make am ah am
Obio try to delete kwanu
Please dont fake am
A fit to mate her too ooh yea yea yeah
Owankwo kanu
After she comes again my baby make we go oh
A pretty girl from isal’eko
She say she hear my song on the radio
She wanna be in my video
If you come around den go holla
All de girls dema holla
All my guys oya shalla [gboza] Cos every top mi say reggae
Oya show me your baebe
Oya shake your ikebe
One time for the Dj
Rolli back if you feel me eh

[Chorus – Davido]
Eh shout-out
To everybody shout-out
And all my people shout-out
Oh shout-out ee eh
shout-out
Everybody shout-out
My sexy lady shout-out to you
Eh shout-out ee eh
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu shalla
Kekwanu everybody shout-out
Kekwanu shalla
Kekwanu
Kekwanu

Timaya – Kekwanu Lyrics Ft Davido

Comments

Popular posts from this blog

=>> “Youtube, Pay Per Download, Blogging, WordPress, Domain: The 5 Most Lucrative Internet Businesses”

This is a sponsored post. Read below...Hello, my name is David Tella, I placed an advertisement about the above subject sometimes inApril and I was astounded to see people commenting “Linda, this is scam”. The average Nigerian doesn’t believe anything whatsoever except for things pertaining to religion, so I understand. I sold manuals that thought people how to open a blog, buy and sell domain names and also design websites easily using wordpress.The Youtube and Pay Per Download were not included. You can read it againhere. I included screenshots of the payments I received. Before you type “Linda, this is scam” please read it to the end and follow the link above.Someone would say, “He only wants to make money by selling these materials” Yes, you are right, that’s what I am trying to do, make more money and at the same time help people who need to make money doing the same thing. But is there a crime in selling my ideas?The very few people who ordered for the manualsthen and some of t...

Checkout Senator Ben Murray-Bruce’s Epic Reply To A Rude Follower

Check out Ben Murray-Bruce’s epic reply to a rude follower below. The post Checkout Senator Ben Murray-Bruce’s Epic Reply To A Rude Follower appeared first on Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal .

DOWNLOAD MP3: Demor – Qhubinja 12000

New Afro House hit from Demor, King Qhubinja Mr. 12Thousand. The banging song is titled Qhubinja 12000. Enjoy! DOWNLOAD MP3