Skip to main content

Seyi Shay – Yolo Yolo Lyrics

Seyi Shay – Yolo Yolo Lyrics
Audio Player
Eeh Eeh Eeh
Djcoublon
[Verse 1]
I just dey sing about my life “my life”
From where I started to where I dey now
I see say many things don happen
Many many besiege that has taught me correct lesson
Oh oh
Nobody wanna be your friend when its bitter
They only claim your friend when its better
After all the storms I don go through
Still ended up a winner, I dey count counting blessing
Help me yolo, yolo yolo yolo yolo
[Chorus]
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance,
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya break dance, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, dab
Ehen ehen
(Beat comes in)
[Verse 2]
The pikin wey dem carry for back no know say journey far
Gbogbo biz girl ko easy bere lowo jenifer
Na only the pesin wey know go tell you the true story
After all the said and done I give God all the glory
Help me yolo o, yolo Yolo
[Chorus]
Join me yolo o, yolo yolo yolo yolo
Yolo Yolo Yolo
Locate your partner dance yolo
Yolo Yolo Yolo Yolo
Give happiness a chance
Yolo Yolo Yolo
Oya komole, alabankoko
Ko duro soke o, alabankoko
Oya break dance, ko duro soke o
Ti o ba fe ole dab, dab, dab
Ehen ehen
Blow the trumpet
Oya dance
Give me the beat
Give me the samba
Obrigado, Gracias
Ese ese
Nagode

Seyi Shay – Yolo Yolo Lyrics

Comments

Popular posts from this blog

=>> “Youtube, Pay Per Download, Blogging, WordPress, Domain: The 5 Most Lucrative Internet Businesses”

This is a sponsored post. Read below...Hello, my name is David Tella, I placed an advertisement about the above subject sometimes inApril and I was astounded to see people commenting “Linda, this is scam”. The average Nigerian doesn’t believe anything whatsoever except for things pertaining to religion, so I understand. I sold manuals that thought people how to open a blog, buy and sell domain names and also design websites easily using wordpress.The Youtube and Pay Per Download were not included. You can read it againhere. I included screenshots of the payments I received. Before you type “Linda, this is scam” please read it to the end and follow the link above.Someone would say, “He only wants to make money by selling these materials” Yes, you are right, that’s what I am trying to do, make more money and at the same time help people who need to make money doing the same thing. But is there a crime in selling my ideas?The very few people who ordered for the manualsthen and some of t...

Checkout Senator Ben Murray-Bruce’s Epic Reply To A Rude Follower

Check out Ben Murray-Bruce’s epic reply to a rude follower below. The post Checkout Senator Ben Murray-Bruce’s Epic Reply To A Rude Follower appeared first on Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal .

DOWNLOAD MP3: Demor – Qhubinja 12000

New Afro House hit from Demor, King Qhubinja Mr. 12Thousand. The banging song is titled Qhubinja 12000. Enjoy! DOWNLOAD MP3